- Ferrari
Oh oooo ah ah
Uhmm oh baby ah ah
Ferrari salary ah ah ah
If you love me you go buy me Ferrari ha ha
If you like me you go pay me salary eh eh
Soup wey sweet na money dey cook am
If you want it you go spend to chop eh eh
Cos I love you no be mouth oh oh oh
- Kofi Annan
Aiiii, Charlie
What dey happen
If e be rap, e be single
If e be anything you want do azonto
Do alingo, bad girl bad girl go down (aiii)
If e be rap e be single,
If e be anything you want do alingo
Do azonto, bad girl bad girl go down (aiii)
- Kpirim
Oh yes yes yes
Ah ah
Oh baby jo fun mi
Oh baby jo fun mi
Oh baby jo fun mi (Mo le jo mo le jo mo le jo)
Oh baby jo fun mi (Mo le jo mo le jo mo le jo)
He say make l kpirim kpirim kpirim kpirim
Take am for up and take am for down
- Marry Me
Classic Alright
Yemi Alade Poe
Effyzle baby yekpa yeah
See you know I've talked to friends cousins
You guys have said different things
But you know I can understand one
Thing Information what you guys are telling me
Let me know if I'm correct ha
- Pose
Ra ta ta ta ta
De de de denge pose
Yes you know
E yooo
R2Bees
Yemi Yemi Alade Alade Alade
You too like to demo demo demo
You sabi demo oya pose pose pose pose
- Stronger
The hunger no go kill us
Only getting stronger oh
I say the suffer no go see us e no go kill us
We're getting better e ye eh
Why oh oh oh oh eh
Why oh oh why oh oh oh
I mmm why oh oh oh
Oh yo yo oh yo yo eh
- Sweety
My sweet, you are the one
You are the one
You are one aaa
Omo you're too set oo oh oh
My sweet, you are the one
You are the one
You are one aaa
Omo you're too set oo oh oh
- Wonder Woman
Oya put two fingers in the
Oya put two fingers in the
Oya put two fingers in the
Oya put two fingers in the
Wonder woman
Wonder wonder woman
Oh super woman in the building we on fire fire
Wonder woman