АБВ
Pesenok.ru
  • А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Dotman - Feelings

    Исполнитель: Dotman
    Название песни: Feelings
    Дата добавления: 15.01.2024 | 14:24:10
    Просмотров: 1
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    На этой странице находится текст песни Dotman - Feelings, а также перевод песни и видео или клип.
    Labo Entertainment
    Eh eh now hmn oh yeah
    Oh Lord of mercy e beat o
    E wo won
    Awon aye won r'ibi ti a ti bade bade
    Won fe mo bawo la se se se se
    Oluwa lo lope lodo
    Bad belle go away don't come again another day
    Straight to the top I'm on my way
    Eshu o le shimi lona
    If you never suffer you no go fit relate oh how e be for the lungu
    Me I just dey give thanks omo mehn as I dey so ye I'm in my feelings like this oh
    Many many things oh melo gan ni mo fe so popsy say make I go school
    Later in the future make I be a professor
    Mode si ranti ojo yen o lal' Alimosho
    T'eyan kan so npe or'ire t'emi pe ko sure oni sokuso
    But now my music dey spread like corona virus corona virus
    And when I pull up a Lambo they say oh my gosh
    E wo won awon aye won r'ibi ti a ti bade bade
    Won fe mo bawo la se se
    Oluwa lo lope lodo
    Bad belle go away don't come again another day
    Straight to the top I'm on my way
    Eshu o le shimi lona
    If you never suffer you no go fit relate oh
    How e be for the lungu
    Me I just dey give thanks omo mehn as I dey so
    I'm in my feelings like this oh
    Many many things oh melo gan ni mo fe so
    Popsy say make I go school
    Later in the future make I be a professor
    I remember Angela the girl wey dey form for me Angeli po po po
    She no want to bo pata because me no get money oh kofe bo sokoto
    Na me be the boy that time wey dem say I no go blow
    Now dey don dey go gaga when I step in to the show
    E wo won awon aye won r'ibi ti a ti bade
    Won fe mo bawo la se se
    Oluwa lo lope lodo
    Bad belle go away don't come again another day
    Straight to the top I'm on my way
    Eshu o le shimi lona
    If you never suffer you no go fit relate oh
    How e be for the lungu
    Me I just dey give thanks omo mehn as I dey so
    I'm in my feelings like this oh
    Many many things oh melo gan ni mo fe so
    Popsy say make I go school
    Later in the future make I be a professor
    Oluwa bawon wi bawon wi
    Oluwa bawon so'ro Oluwa bawon so'ro
    When money no dey money no dey
    Gbogbo awon to jaapa ki lo de
    Ko ma de easy lori street oh ye ye
    Omo iya mi anh anh beat o
    Meezy meezy meezy meezy ma pami nah
    Meezy ma pami nah
    Лабо Развлечения
    Э-э-э, теперь хм, о да
    О Господь милосердия, бей о
    Э во выиграл
    Awon, да, выиграл r'ibi ti a ti bade bade
    Won fe mo bawo la se se se se se
    Олува ло лопе лодо
    Плохая красавица, уходи, не приходи в другой день.
    Прямо наверх, я уже в пути
    Эшу о ле шими лона
    Если ты никогда не страдаешь, ты не подходишь, ох, как быть с лунгу
    Я просто благодарю тебя, омо мен, как я, так и ты, я в таких чувствах, ох
    Много-много вещей, о, Мело Ган, Ни Мо Фе, так что попси, скажи, заставь меня пойти в школу
    Позже, в будущем, я стану профессором
    Mode si ranti ojo yen o lal' Alimosho
    Т'эян кан со нпе или'ире т'эми пе ко уверен они сокусо
    Но теперь моя музыка распространилась, как вирус короны, вирус короны.
    И когда я подъезжаю к Ламбо, они говорят: о боже!
    E wo выиграл, эй, выиграл, r'ibi ti a ti bade bade
    Won fe mo bawo la se se
    Олува ло лопе лодо
    Плохая красавица, уходи, не приходи в другой день.
    Прямо наверх, я уже в пути
    Эшу о ле шими лона
    Если ты никогда не страдаешь, ты не подходишь, ох
    Как быть с лунгу
    Я просто благодарю тебя, омо мен, так как я так
    Я в таких чувствах, ох
    Много-много вещей, о Мело Ган, ни мо фе, так
    Попси скажи, заставь меня пойти в школу
    Позже, в будущем, я стану профессором
    Я помню Анжелу, девушку, которую они сформировали для меня. Анжели по-по-по.
    Она не хочет пата, потому что у меня нет денег, о кофе бо сокото
    Я буду мальчиком в тот раз, когда они скажут, что я не буду дуть
    Теперь они не сходят с ума, когда я вхожу в шоу
    E wo выиграл, эй, выиграл, r'ibi ti a ti bade
    Won fe mo bawo la se se
    Олува ло лопе лодо
    Плохая красавица, уходи, не приходи в другой день.
    Прямо наверх, я уже в пути
    Эшу о ле шими лона
    Если ты никогда не страдаешь, ты не подходишь, ох
    Как быть с лунгу
    Я просто благодарю тебя, омо мен, так как я так
    Я в таких чувствах, ох
    Много-много вещей, о Мело Ган, ни мо фе, так
    Попси скажи, заставь меня пойти в школу
    Позже, в будущем, я стану профессором
    Олува бавон ви бавон ви
    Олува бавон со'ро Олува бавон со'ро
    Когда денег нет, денег нет
    Гбогбо отправился в Яапа Ки Ло де
    Ко ма де легко, улица Лори, о да, да
    Омо ия ми ань ань бит о
    Meezy meezy meezy meezy ма пами нах
    Meezy ma pami нет

    Скачать

    О чем песня Dotman - Feelings?

    Отправить
    Верный ли текст песни?
    ДаНет