АБВ
Pesenok.ru
  • А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Brymo - Rara Rira

    Исполнитель: Brymo
    Название песни: Rara Rira
    Дата добавления: 11.11.2025 | 23:20:37
    Просмотров: 4
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    На этой странице находится текст песни Brymo - Rara Rira, а также перевод песни и видео или клип.
    Me and my guys
    Our party no dey end
    Miss white dey for house
    She go stay with us till the dawn
    We dey talk the talk we dey work
    We dey pay for things wey we want
    All the dreams of yesterday
    Dem go come true tomorrow
    Everybody wey we meet
    For the places wey we dey go
    Dem like to jolly
    Like to talk shit
    And do the things dem dey talk
    We no get the time to dey fuss
    Wahala dey we go solve
    Life too short to worry too much
    And wait for God to come
    Rara rira areh rara rira
    Rara rira areh rara rira
    Bam bam bubam bam bay
    Rara rira
    Bam bam bubum bam bay
    Rara rira
    Rara rira areh rara rira
    Rara rira areh rara rira
    Bam bam bubam bam bay
    Rara rira
    Bam bam bubum bam bay
    Rara rira
    Me and my guys
    Our party no dey end
    Conversation till dawn
    Shayo for we cups
    We dey talk big talk we dey work
    We dey like things wey be posh
    All the dreams of yesterday
    Must to come true tomorrow
    Everytime we dey for town
    We dey make the people happy
    Dem dey talk to us, they walk to us
    Say dem like the way we dey roll
    We no get the time to dey fuss
    Wahala dey we go solve
    Life too short to worry too much
    And wait for God to come
    Rara rira areh rara rira
    Rara rira areh rara rira
    Bam bam bubam bam bay
    Rara rira
    Bam bam bubum bam bay
    Rara rira
    Bam bam bubam bam bay
    Rara rira
    Rara rira areh rara rira
    Bam bam bubam bam bay
    Rara rira
    Bam bam bubum bam bay
    Rara
    Me and the people
    Our hard work been no dey pay
    The world dey turn
    We dey constantly on the run
    Everybody dey come
    Dem dey bring chains and the cuffs
    Dark skin people dey run run
    Some dey wait for help from the Lord
    Мы с ребятами
    Наша вечеринка бесконечна
    Мисс Уайт у нас дома
    Она останется с нами до рассвета
    Мы болтаем, болтаем, работаем
    Мы платим за то, чего хотим
    Все вчерашние мечты
    Завтра сбудутся
    Все, кого мы встретим
    Места, куда мы пойдём
    Они любят веселиться
    Любят болтать
    И делать то, о чём говорят
    У нас нет времени суетиться
    Вахала, мы всё решим
    Жизнь слишком коротка, чтобы слишком много беспокоиться
    И ждать пришествия Бога
    Рара-рира, чёрт ... Бам бей
    Рара рира
    Мы и мои ребята
    Наша вечеринка бесконечна
    Разговоры до рассвета
    Выпиваем по стаканчику
    Мы много говорим, много говорим, работаем
    Нам нравится быть шикарными
    Все вчерашние мечты
    Должны сбыться завтра
    Каждый раз, когда мы едем в город
    Мы делаем людей счастливыми
    Они говорят с нами, они идут к нам
    Говорят, им нравится, как мы катаемся
    У нас нет времени суетиться
    Вахала, мы идём решать
    Жизнь слишком коротка, чтобы слишком много беспокоиться
    И ждать пришествия Бога
    Рара рира, ах рара рира
    Рара рира, ах рара рира
    Бам бам бубам бей
    Рара рира
    Бам бам бубам бей
    Рара рира
    Бам бам бубам бей
    Рара рира
    Бам бам бубам бей
    Рара рира
    Бам бам бубам бей
    Рара рира
    Рара рира, ах рара рира
    Бам бам бубам бей
    Рара Рира
    Бам бам бубум бам бэй
    Рара
    Я и люди
    Наш тяжёлый труд не окупился
    Мир перевернулся
    Мы постоянно в бегах
    Все приходят
    Они приносят цепи и наручники
    Темнокожие люди бегут, бегут
    Некоторые ждут помощи от Господа

    Скачать

    Смотрите также:

    Все тексты Brymo >>>

    О чем песня Brymo - Rara Rira?

    Отправить
    Верный ли текст песни?
    ДаНет