Fire DanceNa the dance, make me come here today
Na to dance, till day break e oooo
Dance, dance, dance, like my powerful ancestors
The way our women dey move
The way them dey move the body
The way them dey shake the body
The way them dey wind the body
The way them dey twist the body
Many ThingsI don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
As time dey go (As time dey go)
Things dey spoil more and more (As time dey go)
As time dey go (As time dey go)
Na OilYour father and mother, dem make poi together
Dem bring you for this world, you self start to de grow
You go school to read book, you no even go to school
You de use your own talent, working hard to enjoy
Everything you de do for yourself, ide give dem headache
You de try your best my brother, Edumare
Things just de better my brother, that one na deep skin pain
Think AfricaI get my own, you get your own, no take your own, come spoil my own
(I get my own, you get your own, no take your own, come spoil my own)
I get waka, you get your waka, no take your own, come spoil my own
(I get my own, you get your own, no take your own, come spoil my own)
I get my life, you get your life, no take your own, come spoil my own
(I get my own, you get your own, no take your own, come spoil my own)