Simi все тексты (слова) песен, переводы, видео, клипы
- Hide and Seek
You give me love give me love oh yeah
Sweet love o my baby
If I run you go follow
You don't let go o my baby
You say wetin you want
Wetin you want o my baby take am I go replace am
If e no de e ey I go create am
But you gas tell them they gotta know
- Jamb Question
Na so he see me for road one day
He come dey follow me go he come dey follow me
He say sister sister please wait
I wanna talk to you omoge
I say tell me what do you want
Make e no be like say I too dey front
He said it's only gonna take one second
He come dey ask me stupid question
- Nobody
Already told you once now I’m telling you twice
Me no want love wey go make me cry
I’d rather walk away than take your lies
If my heart break I go put am on ice oh
Cause I deserve better
See me now I need a good fella
Person wey go treat me wella
Man so stellar
- Smile For Me
Smile for me even if you sad o
Be good to me even if you bad o
Stay with me even if you've got some place to be
Pray with me even if you no believe
Smile for me baby mi please smile ah
I I I want to be
The one wey you fit die for
I I I want to be